Stonebwoy – Bawasaaba Lyrics

Bawasaaba Lyrics By Stonebwoy

Bawasaaba Lyrics
Bawasaaba Lyrics
  • Artist Stonebwoy
  • Title Bawasaaba
  • Album Epistles of Mama

Gimme di beat oh
Gimme di beat oh
Streetbeatz oh
You gimme di beat o
Yeah
A listen dah part ya
Bhim Bhim
A wah do dem
Mek mi gidem another big shot banger
Mek mi tek yuh way back into December
Mi memba di thing wey we do just between me ahn you ma me daa menda ɛnda
Inna di the Dodge or Benz ah
Gyal promise mi seh you surrender
Seh mi ahn you we go die together but you put my life in danger, I never know
Never know you and I we go be over, Bawasaaba
Never know you and I we go be over, Bawasaaba
Wherever you dey I know you missing me, Bawasaaba
Pray you go find someone just like me, Bawasaaba
Ehh ehh Naomi
Obaana mi na mi ni oyoo mi
Helele helele Naomi
Obaana mi na mi ni oyoo mi
Zogodo zogodo Naomi
Obaana mi na mi ni oyoo mi
Zogodo zogodo Naomi
Obaana mi na mi ni oyoo mi
I dey counte milli
Ebi 90 milli
You dey see am filifili
Don't be silly
Agbɛnɛ where dey Willi?
Himsef he dey feel
Everyday you dey calling me-me
You dey want my money-ney-ney
Everyday you dey calling me-me
Dah style ebi funny-ny-ny
Don't you know say sika mpɛ rough
Mempɛ dede
Go and go ask Dosty
Dem gbele
Yeti ala na yafa no fala
Yɛpɛ no saa ala
Control apae for Ashaiman
Never know you and I we go be over, Bawasaaba
Never know you and I we go be over, Bawasaaba
Wherever you dey I know you missing me, Bawasaaba
Pray you go find someone just like me, Bawasaaba
Ehh ehh Naomi
Obaana mi na mi ni oyoo mi
Helele helele Naomi
Obaana mi na mi ni oyoo mi
Zogodo zogodo Naomi
Obaana mi na mi ni oyoo mi
Zogodo zogodo Naomi
Obaana mi na mi ni oyoo mi
Mek mi gidem another big shot banger
Mek mi tek yuh way back into December
Mi memba di thing wey we do just between me ahn you ma me daa menda ɛnda
Inna di the Dodge or Benz ah
Gyal promise mi seh you surrender
Seh mi ahn you we go die together but you put my life in danger, I never know
Abeiku Santana, sɛ ɔde ayi wo pɛn?
Doctor to the Duncan, sɛ ɔde ayi wo la
Ohemaa wo yɛ gyɛ, sɛ wo di awɔ n'ani oo
Tamale Kumasi, sɛ moa moani tua Bhim Bhim
Never know you and I we go be over, Bawasaaba
Never know you and I we go be over, Bawasaaba
Wherever you dey I know you missing me, Bawasaaba
Pray you go find someone just like me, Bawasaaba
Ehh ehh Naomi
Obaana mi na mi ni oyoo mi
Helele helele Naomi
Obaana mi na mi ni oyoo mi
Zogodo zogodo Naomi
Obaana mi na mi ni oyoo mi
Zogodo zogodo Naomi
Obaana mi na mi ni oyoo mi

READ ALSO  Olamide – No Lyrics

Leave A Comment