Khaid & Gyakie – Run Away Lyrics

Run Away Lyrics By Khaid

Run Away Lyrics
Run Away Lyrics
  • Artist Khaid
  • Featured Gyakie
  • Title Run Away
  • Album Run Away – Single

Because you know say na you dey for my conscience na the reason why you dey gara
Hmm, you dey gara, gara, gara, gara, gara
And anytime wey I say make you give me chop you no even dey try add jara
Hmm, you no dey add jara, jara, jara, jara, jara
Omalicha, Omalicha nwa
Wetin dey for your list wey I no fit to buy Omalicha nwa
See oh, my girl, I swear you dey give me ginger, give me ginger nwa
Girl, you dey make me craze, I swear you dey scatter my internal, oh
Oh baby, no go run away
Look in my eyes, you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane, like a hurricane
No run away
Look in my eyes, you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane, like a hurricane
No run away
Baby, I miss you, baby
But I'm here out here thinking if you really love me
Choose between me and the shawties that you're hiding
You really think that I'm blind
Omo no dey do me 419
As you dey see me, I'm fragile
If you dey for me, gimme your loving
For your sake, hunnie, I go disappear, hunnie
All up in my face, she go kill person
Come make I jam machinery
If you dey for me, gimme your loving
For your sake, hunnie, I go disappear, hunnie
Come make I solve your mathematics
Make you con solve my jagbajantis
Omalicha, Omalicha nwa
Wetin dey for your list wey I no fit to buy Omalicha nwa
See oh, my girl, I swear you dey give me ginger, give me ginger nwa
Girl, you dey make me craze, I swear you dey scatter my internal, oh
Oh baby, no go run away
Look in my eyes, you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane, like a hurricane
No run away
Look in my eyes, you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane, like a hurricane
No run away
Timi J on the track

READ ALSO  Wande Coal – I Know You Like It Lyrics

Leave A Comment