That Way Lyrics By King Promise

Yeah
Wetin you dey do me nobody dey come close
And when you put it on me I want ghost
Wetin dey your inside jollof I want know
Girl, your aura dey too sexy
Wey thing you do me with your eyes
Make a bad man lose his mind
I say your drama no too plenty
Girl, you know say vibes don't lie
All these girls but you I dey like
Wetin you dey do me nobody dey come close
And when you put it on me I want ghost
Wetin dey your inside jollof I want know
Wetin you dey do me nobody dey come close
And when you put it on me I want ghost
Wetin dey your inside jollof I want know
You are, my fire
Girl, you are my fire
The one desire
One that I desire
And when you put that thing on me
Make I know say, I want it that way
My girl wanna roll one thing
No dey like fighting rather ride that thing
My girl she be 5 star thing
I no be Shatta Wale but she like my thing
I never wanna let you go
But always wanna watch you leave ye ye
Shawty’s got a hold on me
Nobody fit to jam our thing
Yeah
Wetin you dey do me nobody dey come close
And when you put it on me I want ghost
Wetin dey your inside jollof I want know
Wetin you dey do me nobody dey come close
And when you put it on me I want ghost
Wetin dey your inside jollof I want know
You are, my fire
Girl, you are my fire
The one desire
One that I desire
And when you put that thing on me
Make I know say, I want it that way
You are, my fire
The one desire
Believe me when I say, that I want it that way