King Promise – Commando Lyrics

Commando Lyrics By King Promise

Commando Lyrics
Commando Lyrics
  • Artist King Promise
  • Title Commando
  • Album As Promised

Baby, me aa never see another gyalie like you
The way you move your body move your body me I like you
Bad gyal, come come ride on my bike yeah, yeah
Me feely sɛnea woso me mu make me feely alright yeah yeah
Oh baby, commando
Girl, make I be your commando
I go fight for you commando
I wanna be your commando, yeah yeah
I go fi be your commando
Girl, make I be your commando
Anything you want, baby girl, make I know
Anything you want, baby girl, I go do yeah yeah
Dem other girls dem bad
But see my girl she badder
No other girl be hotter
No not than my girl
Dem other girls, dem other girls dem bad
But see my girl, see my girl she badder
No other girl be hotter
No not than my girl, hwɛ
Sɔ me mu ma min feely wate
Bɔ me din ma min feely wate aa yeah
A say the things wey dey kill me wate
Be the things she dey do me wati yeah yeah yeah
I just want to love you, girl
Give you all, give you my world
I say with you I want to be
You I love, oo my girl
So make I be your
Commando
Girl, make I be your commando
I go fight for you commando
I wanna be your commando yeah yeah
I go fi be your commando
Girl, make I be your commando
Anything you want, baby girl, make I know
Anything you want, baby girl, I go do yeah yeah
So my baby, yeah yeah
I go give you all my love
Fight for you like say e be war oo yeah yeah
Ouu my baby, yeah yeah
I go give you all my love
Fight for you like say e be war ouu na na na
I go be your
Commando
Girl, make I be your commando
I go fight for you commando
I wanna be your commando yeah yeah
I go fi be your commando
Girl, make I be your commando
Anything you want, baby girl, make I know
Anything you want, baby girl, I go do yeah yeah

READ ALSO  Olamide – Lalakipo Lyrics

Leave A Comment