King Promise – F.O.D.D (Fuck op da Dancefloor) Lyrics

F.O.D.D (Fuck op da Dancefloor) Lyrics By King Promise

F.O.D.D (Fuck op da Dancefloor) Lyrics
F.O.D.D (Fuck op da Dancefloor) Lyrics
  • Artist King Promise
  • Title F.O.D.D (Fuck op da Dancefloor)
  • Album As Promised

Ɔbaa hemaa ee, the way whine it whine it on me
You go kill a brother slowly aaa
Ao me hemaa ee, I say the way you move it only
Wey go finish all my money aaa
Make you no dey watch, make you no dey mind dem
Oh my baby girl know say you dey
See my baby girl know say you reach yeah
Ei love the way you do the dirty whine oo
My girl go and do the dirty whine oo
I like the way that she do that dirty whine oo
The way you whine am fuck up the dance floor
How you do the dirty whine oo
I love the way that she do the dirty whine oo
My girl go and do the dirty whine oo
The way you whine am fuck up the dance floor ei
How she do the dirty whine
Baby girl, me I never see your style yeah
And I never see your type
Fine girl me a say you blow my mind
I go never leave you babe
Say me nuh go let you go
Baby, I won't leave you eh ah aa-aa-ah
Whatever you want let me know oo
Baby, I go pull up aaa
Anything you want let me know oo
Gyal mi ago pull up yeah (Well den another one there)
Ei love the way you do the dirty whine oo
My girl go and do the dirty whine oo
I like the way that she do that dirty whine oo
The way you whine am fuck up the dance floor
How you do the dirty whine oo
I love the way that she do the dirty whine oo
My girl go and do the dirty whine oo
The way you whine am fuck up the dance floor ei
Ei love the way you do the dirty whine oo
My girl go and do the dirty whine oo
I like the way that she do that dirty whine oo
The way you whine am fuck up the dance floor
How you do the dirty whine oo
I love the way that she do the dirty whine oo
My girl go and do the dirty whine oo
The way you whine am fuck up the dance floor ei

READ ALSO  Riton, Major League DJz & King Promise – Chale (feat. Clementine Douglas) [Amapiano Remix] Lyrics

Leave A Comment