Mr Eazi – Olúwa Jọ̀ Lyrics

Olúwa Jọ̀ Lyrics By Mr Eazi

Olúwa Jọ̀ Lyrics
Olúwa Jọ̀ Lyrics

Tosin good morning
Once again thank you
I just woke up to see a standing order again
May the Lord stand for you in Jesus Name
Tell my mummy sey i go bear the cost
Tell Deborah sey enough is enough
My friends tell me I don change ’cause i no dey pick their call
Some vex for me ’cause i unfollow them for instagram
E be hard to know person wey love me for real
Swear to God i feel lonely with people around me
I get problems i dey face
Tell me na who i go yarn
My pastor say e go pray
As long as i send am cash
Olúwa Jọ’
Wa gbemi soké
Titilai
Olúwa o
Ma ju mi sile
Lai Lai
Olúwa Jọ’
Wa gbemi soké
Titilai
Olúwa o
Ma ju mi sile
Lai Lai

READ ALSO  Mr Eazi – Good Lovin' Lyrics (feat. Efya)

Leave A Comment