Horror Lyrics By Medikal

Victory, victory
If you see the pose you go pick me
So many **** wanna diss me
Still entertain the kids like Disney
Miss me I am gone sir
If you married to the game mame nhwɛ wo nsa
E be like dem wan capture ma waves
No fucks with the camera Nana menyɛ pornstar
Boys dey talk boys dey debate about my choice
Ebe like them dey whisper so I no dey fit tell who ihn voice
But I know fake **** ain't real
Wey I know real **** never been fake
They got the Nike sign wey somebody cancel
Oh boy what a mistake
So I keep it 5 times 2 over 5 times 2
Same things to my haters real can do
You never be my match you for try badoo
Too much sauce so I'm lost in the stew
I be the **** wey go overtake on hill top in a curve
Them try mock me but they never know say me I pass demma test bɔ me din ma me
Horror, horror
When I come through e be horror
Sɛ me puie mu a, Nana horror
See the down there e be horror
Back to the top e be horror
Everywhere I go e be horror
Horror shutdown horror
Dem no shutdown horror
I vex for the punch of late, Nana meyɛ bartender
I chock for the bus of late, Nana meyɛ passenger
Why venture?
Why try cool temper?
You naa wan hurt me na wo wuie a wabɛ console
Joe I′m used to this game center life
Fuck gimmicks
Future no yɛ unpredictable
So I have fun with it
Female things I kill it
You can't compete
Try me and you won′t complete
See the boys they go take a seat
Bye bye demma no receipt
Horror, horror
When I come through e be horror
Sɛ me puie mu a, Nana horror
See the down there e be horror
Back to the top e be horror
Everywhere I go e be horror
Horror shutdown horror
Dem no shutdown horror
When I come through e be horror
See the down there e be horror
Everywhere I go e be horror
Dem no shutdown horror