Fela Kuti – Unnecessary Begging Lyrics

Unnecessary Begging Lyrics By Fela Kuti

Unnecessary Begging Lyrics
Unnecessary Begging Lyrics
  • Artist Fela Kuti
  • Title Unnecessary Begging
  • Album Unnecessary Begging

Unnecessary begging
As we dey call am for area
Oro ebe O sè lè
Unnecessary begging
As we dey call am for area
Oro ebe O sè lè
Unnecessary begging
As we dey call am for area
Oro ebe O sè lè
Unnecessary begging
As we dey call am for area
Oro ebe O sè lè

Na arrangement now, now, now, now
Arrangement O
Na arrangement I tink sey I dey meki, O
Arrangement O
Na agreement na him I tink sey I dey sign ni
Arrangement O
Na ma friend na him I tink sey I dey tok to
Arrangement O
Na ma money di man dey look boin boin
Arrangement O
Dem manage to tek ma monie away
Arrangement O
Long, lon time an long lon time
Arrangement O
Na agreement I see monie don fly
Arrangement O

Now listen to me now, now, now
Den I meet am for road
Na Arrangement O
I grab for shirt
Na Arrangement O
Every bodi dey
Na Arrangement O
Police man dey
Na Arrangement O
Army sef dey
Na Arrangement O
Custom sef dey
Na Arrangement O
Me sef don tanda
Na Arrangement O

Den he start to beg an beg
Na Arrangement O
Den he start to beg an beg
Na Arrangement O
Den he start to beg an beg
Na Arrangement O
Den he start to beg an beg
Na Arrangement O
Den he start to beg an beg
Na Arrangement O
Den he start to beg an beg
Na Arrangement O

As we dey call am for area
Oro ebe O sè lè
Now, now, now
Unnecessary begging
As we dey call am for area
Oro ebe O sè lè

READ ALSO  Fela Kuti – Gba Mi Leti Ki N' Dolowo (Slap Me Make I Get Money) Lyrics

Gimme me my monie
Oro ebe O sè lè
You no go, go anywhere
Oro ebe O sè lè
Gimme me my monie
Oro ebe O sè lè
You no go, go anywhere
Oro ebe O sè lè

And now,now
Unnecessary begging
As we dey call am for area
Oro ebe O sè lè
Ra ra, aaaaa

Na ma contry I tink sey I dey stay
Na Afrika we dey O
Na ma contry I tink sey I dey chop
Na Afrika we dey O
Every day, every day I dey hungry
Na Afrika we dey O
Every day, every day no house to stay
Na Afrika we dey O
Monkey dey work Baboon dey chop
Na Afrika we dey O
Baboon dey hold di key of store
Na Afrika we dey O
Monkey dey look, Baboon dey laugh
Na Afrika we dey O

Now, listen to me, now, now, now

De day Monkey eye com open now
Na Afrika we dey O
Baboon dey vex
Na Afrika we dey O
Monkey refuse to work
Na Afrika we dey O
Baboon dey vex an craze
Na Afrika we dey O

Den he start to beg an beg
Na Afrika we dey O
Den he start to beg an beg
Na Afrika we dey O
Den he start to beg an beg
Na Afrika we dey O
Den he start to beg an beg
Na Afrika we dey O

Unnecessary begging
As we dey call am for area
Oro ebe O sè lè
Now, now, now
Unnecessary begging
As we dey call am for area
Oro ebe O sè lè
Hum, Gimme mi monie
You no go, go anywhere
Oro ebe O sè lè

READ ALSO  Fela Kuti – Upside Down Lyrics

Gimme mi monie
Oro ebe O sè lè
Everybodi monnie
Oro ebe O sè lè
You no go, go anywhere
Oro ebe O sè lè

Now, now, now
Unnecessary begging
As we dey call am for area
Oro ebe O sè lè

Ra ra, aaaaa
Hi now now na na now
Hi now
A shi iiiiii

Leave A Comment