Frank Edwards – The Lover Lyrics

The Lover Lyrics By Frank Edwards

The Lover Lyrics
The Lover Lyrics
  • Artist Frank Edwards
  • Title The Lover
  • Album The Lover – Single

God I say make I hail you
Wetin you do for my life just dey wonder me oh
No be say na me know pass
But na you wey dey give me pass mark oh
How you do all the things you dey do for your boy I no know
If I say make I start to dey count all your blessings e no go finish
Day by day
You dey lead me go your way
You too love me that is why you never let me fall no no
Big papa
When you big you big abeg
I too gbadu you shey you know
I'll never let you go no no
Awesome God
Awesome God
Na you be the lover lover awesome God
Awesome God
Awesome God
You never let me fall oh
Awesome God
Awesome God
Na you be the lover lover awesome God
Awesome God
Awesome God
You never let me fall oh
You are awesome
Awesome
Awesome God oh
365 in a year
You never left me for a day
Your love deeper than the ocean
And your steady watching over me
Steady watching over me like a baby
Stainless cus you made me untouchable
I’ll be chilin in your presence i know devil no fit touch me
I'm the apple of your eyes thats incredible
I'm cruising on a holy ghost auto pilot
Shey na you wey just dey carry me dey go
Dear God I can't thank you enough my hands up this boy is greatful
Im gonna tell the whole world of how you changed my life
Awesome God
Awesome God
Na you be the lover lover awesome God
Awesome God
Awesome God
You never let me fall oh
Awesome God
Awesome God
Na you be the lover lover awesome God
Awesome God
Awesome God
You never let me fall oh
Awesome God
Awesome God
Na you be the lover lover awesome God
Awesome God
Awesome God
You never let me fall oh
365 in a year
You never left me for a day
Your love deeper than the ocean
And your steady watching over me
You are awesome
Awesome
Awesome God oh

READ ALSO  Frank Edwards – Victorious Lyrics

Leave A Comment