Frank Edwards – Keleya Lyrics

Keleya Lyrics By Frank Edwards

Keleya Lyrics
Keleya Lyrics
  • Artist Frank Edwards
  • Title Keleya
  • Album Unlimited – Verse 1

Richboy
Hey
Nothing do me
Hey
It's your one and only
Hey
Frank Atlas
Oh yeah
Rocktown in the building
Yeah

One thing for sure, you no fit pull me down
'Cause I've been lifted higher
God dey my side, I no fit fall for ground
Yes, I've been lifted
Better not search
I'm the apple of God's eye
Nothing do me and nothing wey fit do me
Fly like an eagle
Roar like a lion
Ababa God do am
Wetin we go do now to praise him

Kere ya kere ya kere ya (Oh)
Kere ya kere ya kere ya (Omema)
Kere ya kere ya kere ya (Oh)
Kere ya kere ya kere ya (Omema)
Kere ya kere ya kere ya (Oh)
Kere ya kere ya kere ya (Omema)
Kere ya kere ya kere ya (Oh)
Kere ya kere ya kere ya (Omema)
Kere ya kere ya kere ya (Oh)
Kere ya kere ya kere ya

Baby, you no dey fear anything at all
Baby, you no dey shake, I no dey tremble
One thing for sure, I no go let you go
Another thing be say, you dey blow my mind
Bright lights everywhere, you dey make me shine
You dey make me fine
Everybody know
Fly like an eagle
Ababa God do am
Wetin we go do now to praise him

Kere ya kere ya kere ya (Oh)
Kere ya kere ya kere ya (Omema)
Kere ya kere ya kere ya (Oh)
Kere ya kere ya kere ya (Omema)
Kere ya kere ya kere ya (Oh)
Kere ya kere ya kere ya (Omema)
Kere ya kere ya kere ya (Oh)
Kere ya kere ya kere ya (Omema)
Kere ya kere ya kere ya (Oh)
Kere ya kere ya kere ya (Omema)

READ ALSO  Lil Durk – Rydah Lyrics

(I no go let you go)
(You dey blow my mind)
Rocktown in the building
Oh yeah
Oh yeah
Richboy
I'm a rockstar
(You dey blow my mind)
(You dey blow my mind)

Leave A Comment