Moses Bliss & Soweto Gospel Choir – Your Love II Lyrics

Your Love II Lyrics By Moses Bliss

Your Love II Lyrics
Your Love II Lyrics
  • Artist Moses Bliss
  • Featured Soweto Gospel Choir
  • Title Your Love II
  • Album Your Love II – Single

I no know wetin I do
Wey make you love me so daddy
No be say I too sabi
But you love me constantly
I no know where I for dey
If no be you dey lead the way
Your grace and mercy no dey fail
You dey love consistently
This your love
It’s all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Ị gbakala m isi ehhh ehh
Ị gbakala m isiehhh ehh
This your love
It's all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Ị gbakala m isi ehhh ehh
Ị gbakala m isi ehhh ehh
Ịfụnanya gị
Kachaa mma
Ohh oh
Kachaa mma
When I look around
All I see is your love
Ịfụnanya gị
Kachaa mma
Ohh oh
Kachaa mma
When I look around
All I see is your love
Ịfụnanya gị
Kachaa mma
Ohh oh
Kachaa mma
When I look around
All I see is your love
Ịfụnanya gị
Kachaa mma
Ohh oh
Kachaa mma
When I look around
All I see is your love
This your love
It's all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Ị gbakala m isi ehhh ehh
Ị gbakala m isiehhh ehh
This your love
It's all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Ị gbakala m isi ehhh ehh
Ị gbakala m isi ehhh ehh

READ ALSO  Moses Bliss & Samsong – Great Is Thy Faithfullness Lyrics

Leave A Comment