Moses Bliss, Prinx Emmanuel & Greatman Takit – Daddy Wey Dey Pamper (Gbedu Version) Lyrics

Daddy Wey Dey Pamper (Gbedu Version) Lyrics By Moses Bliss

Daddy Wey Dey Pamper (Gbedu Version) Lyrics
Daddy Wey Dey Pamper (Gbedu Version) Lyrics
  • Artist Moses Bliss
  • Featured Prinx Emmanuel, Greatman Takit
  • Title Daddy Wey Dey Pamper (Gbedu Version)
  • Album Daddy Wey Dey Pamper (Gbedu Version) – Single

Daddy wey dey pamper, Daddy wey dey bless
Forever you're my father na You dey give me rest
When I look around I see your faithfulness
I bow down on my knees cos na You wey be the best
Ah Ah Ah
Eh le le le
Daddy wey dey pamper
Daddy wey dey pamper
Melody man
Oh Lord
Moses Bliss
Shey I been tell them before make dem kilọ fun ọta mi
E get why I talk the way I talk like say me no fear nobody
Ọmọ if you wanna try the boy you go like to tell me who's your Daddy
Say you wan get beef with the God of all flesh ọmọ, that's my Daddy
For my life I dey lush, lush
I turn ajebutter I dey posh, posh
Blessings dem are coming in a rush, rush
Angẹli protect me is a must, must, must
I be bursting your speaker
Living la vida
Like Daniel, I be smarter than teacher
Even if I fall when I ran kilometre
Daddy said he me pick up
Even when I fall your hand You still dey hold my hand
Lover of my soul, You no dey break my heart
I'll sing about your mercy, sing about your grace
Na You dey burst my brain every night and day
Daddy wey dey pamper, Daddy wey dey bless
Forever you're my father na You dey give me rest
When I look around I see your faithfulness
I bow down on my knees cos na You wey be the best
Me I know say You no dey sleep You no dey slumber
And You just dey follow the boy bumper to bumper
When a badman wan try to double-cross me You tell me say make I dey my dey nothing dey pass
So I perm one side like a jerry curl
Dem no go fit use me dey toy
Dem go hear my footsteps koi koi koi
Oluwa dey for the boy, boy
Say me I like the way You pamper me kike a tata
When the enemy knack shot ratatata
Everything just dey bounce You dey counter
I say your name e no be child's play so me I no go fall down
I remember one day for mothercat
Many bad man dem corner side me o
But You prepare my table before them
Say make I chow this à la carte
Even when I fall your hand You still dey hold my hand
Lover of my soul, You no dey break my heart
I'll sing about your mercy, sing about your grace
Na You dey burst my brain every night and day
Daddy wey dey pamper, Daddy wey dey bless
Forever you're my father na You dey give me rest
When I look around I see your faithfulness
I bow down on my knees cos na You wey be the best
Daddy oh Daddy
This your love dey sweet my belle
Oh Daddy Oh Daddy
This your grace e dey show for body

READ ALSO  Lil Durk – Vanish Mode Lyrics

Leave A Comment