StarBoy – Cover Me (feat. Wizkid) Lyrics

Cover Me Lyrics By StarBoy

Cover Me Lyrics
Cover Me Lyrics
  • Artist StarBoy
  • Featured Wizkid
  • Title Cover Me
  • Album SoundMan, Vol. 1 (feat. Wizkid)

It′s kel p vibes
chorus
Tonight, where the party dey
Where my people dey
Where the shayo dey
Wey go make man feel alright
Tonight, when nobody dey eh
Na who go dey
No throw-wey
Yeah yeah
verse
No forget sey your dream no fit happen for one night, yeah
And when e happen, make you enjoy this life, say na one life
Yeah yeah
And when the journey bin dey start
Dem go look, dem go dislike
chorus
Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Ko se mi lat’ibere o
Toba dale ama soro, yeee
Ko se mi lat′ibere o ohh
My baby my baby my baby
verse
You got to know what the music do to me
She say, na the music make her fall for me
She say, my music got a hold on her
She say, my music got a hold on her
This life wey you see, fit make you pai now
Life dey, wey money can buy now
I don tey, i don tey, i don try now
No be everything you see for life, you yan now, woo
Tonight, where the party dey
Where my people dey
Where the shayo dey
Wey go make man feel alright
Tonight, when nobody dey eh
Na who go dey
No throw-wey
Yeah yeah
chorus
Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Ko se mi lat’ibere o
Toba dale ama soro, yeee
Ko se mi lat’ibere o ohh
My baby my baby my baby
outro
Mix monster

READ ALSO  Wizkid – Break Me Down Lyrics

Leave A Comment