Romeo and Juliet Lyrics By Abefe

[Intro]
Ọmọ nawa for you o, bro
Drop gbedu, you don dey go viral na
Drop gbedu make we jam song, wetin dey do you sef
Guy, guy, guy, calm down, I go drop am na, ah-ah
Shey na you get—, nawa for you o
Better drop song make we jam, bro
You just dey follow that your shima dey waka, dey waka, dey waka
Na you know wetin she tell you o
Na you sabi o
[Verse 1]
She said let me ask you a question
Did you gain aura o
When they listen to your cover
I’m happy you’re going viral
And she told me Abefe ìwọ ṣa n’ire kan
Go ahead and prosper o
Make onílé tell neighbor
Say we leave music in your power
Ìdí e gbangba bumpa to bumpa
She make me say, “Allahu Akbar”
O gbé mi de’be Allah walai
She said, “I will show you love you can’t buy
Even if you go Orisunbare”
[Chorus]
Ọmọ bad o, hm
Ọmọ tell me do not mind o
Ọmọ tell me lyrically you’re high o
And I’ma get Buju to sign you o
She make me happy, she my best friend
How much I love you won’t contain in a sentence
[Verse 2]
And how to look sexy with color
She’s an expert of
I’m not committed but she’ll stay true to me
O gbé mi de’be with her big bumbum
Ah, she said will you let me know
‘Cause I’m nearly home
If you coming with someone or will you come alone
This you back side ọmọ k’ọmọ
This your music is your X-factor
And I like to be a part of (If I be Romeo)
And you know I’ll be calm and decide if I be Romeo (If I be Romeo)
I won’t die so you won’t die
‘Cause you be dey give me loving pẹlu jara
So let who owe me pay me so I go fit pay you your money
Oṣe Yemolee
O sure fun emi o
She said, “If I get you Buju contact will you marry me”
Then I said, “I’m very ready”
[Chorus]
Ọmọ bad o, hm
Ọmọ tell me do not mind o
Ọmọ tell me lyrically you’re high o
And I’ma get Buju to sign you
She make me happy, she my best friend
How much I love you won’t contain in a sentence
[Outro]
I don’t get aura o
They listen to the cover
And they like the cover
Now we are going viral