Mavo – Jehovah Lyrics

Jehovah Lyrics By Mavo

Jehovah Lyrics
Jehovah Lyrics
  • Artist Mavo
  • Title Jehovah
  • Album Business
Ukanigbe
Gone are the days when I dey call you ste ste, you no dey pick
E no fit be Jessica matter I still de think
Me I don been drain all of my feelings for the sink
Kilogbede, shey you no know them?
Baby no been put my feelings for her koyotes
If I give her dollar she go tell her friend to farable, she coming
She wan come see me, ò we mê homecoming
Na money full my mind
Me I no go take another man something
If you no get money you light up your cannabis
Make happiness no go cease, God forbid
I no materialize
I’m all about the money I’m making, not the bitches I’m fucking
Say there’s always a burden, so I focus on money, so I fit take care of mommy (kilolo)

Alleluia, (alleluia)
If I no get money, I go call Jehovah
No be Jessica, she go dip
Even Erica, she go comot the setting

Alleluia, (alleluia)
If I no get money say I go call Jehovah
No be Jessica, she go dip
Even Erica, she go comot the setting

If the money no been dey, you know they no go call me come
Them no go come meet us
Shey you no know them
They all about the things wey you get when them got nothing to give
Criminology, say na criminology
Focused on the money, say I no go do orgy
Me I no wan do again, fuck apology
just want me a milli Gs, Kilo

Na money full my mind
Me I no go take another man something
If you no get money you light up your cannabis
Make happiness no go cease, God forbid
I no materialize
I’m all about the money I’m making, not the bitches I’m fucking
Say there’s always a burden, so I focus on money, so I fit take care of mommy (kilolo)

READ ALSO  Chris Brown – Your Time Lyrics

Alleluia (alleluia)
I go call Jehovah (kilo)
Alleluia (alleluia)
I go call Jehovah (kilolo)

Alleluia, if I no get money I go call Jehovah
No be Jessica, she go dip
Even Erica she go commot the setting

Alleluia (alleluia)
I go call Jehovah (kilo)
Alleluia (alleluia)
I go call Jehovah (kilolo)

Alleluia, if I no get money I go call Jehovah
No be Jessica she go dip
Even Erica she go commot the setting

Leave A Comment