T.I BLAZE – Wire Lyrics

Wire Lyrics By T.I BLAZE

Wire Lyrics

  • Artist T.I BLAZE
  • Title Wire
  • Album Dangerous Wavy Baby

Murderer
Na once you go try am, na once I go disconnect
No matter wetin sup, better days ahead o
Bonjour bonjour oya je m’apelle
Wetin dey sup wey everywhere red o
I hope the situation is not immortal
Can I rest on you? Can you be my comforter?
Anytime you see a soldier smile o
Green on green credit alert o
Gbaun gbaun gbaun gbaun gbaun
Won wa mi won wa mi, I don go far far far
On a different pattern from a very different world
I no dey support am o but ki n gba wire lẹẹkan
Ki n gba wire lẹẹkan
I go dey, I go dey dey dey, I go dey
I go dey from morning till night
Dey reason to make muller, muller, muller, muller
Walahi
I go dey, I go dey dey dey, I go dey
I go dey from morning till night
Dey reason to make muller, muller muller
Na once you go try am, na once I go disconnect
No matter wetin sup, better days ahead o
Bonjour bonjour o ya je m’apelle
Wetin dey sup wey everywhere red o
I hope the situation is not immortal
Can I rest on you? Can you be my comforter?
Anytime you see a soldier smile o
Green on green credit alert o
Gbaun gbaun gbaun gbaun gbaun
Won wa mi won wa mi, I don go far far far
On a different pattern from a very different world
I no dey support am o but ki n gba wire lẹẹkan
Ki n gba wire lẹẹkan
I go dey, I go dey dey dey, I go dey
I go dey from morning till night
Dey reason to make muller, muller, muller, muller
Walahi
I go dey, I go dey dey dey, I go dey
I go dey from morning till night
Dey reason to make muller, muller, muller, muller
Walahi
Walahi, Walahi, Walahi
Walahi, Walahi, Walahi
Walahi

READ ALSO  T.I BLAZE – Alone (feat. Bella Shmurda) Lyrics

Leave A Comment