Controlla (Live) Lyrics By T.I BLAZE

Controlla, controlla
Controlla, controlla
A lost trust
Can never be regained
So, me I tell all these people for road say “loyalty pays”
New update ti dè, they forget the gbedu for replay
Say the DJ wey try comot am, they put am for grave
Ọlọhun ngbọ
You no fit get, make I hate oh-ohh
Ọmọdè gbọn, ágbá gbọn, l’ọfi dá Ife, ò l’èwu, ah-yeah, oh
Pididi-padada-padada-padada-pada, èwo
Pididi-padada-padada-padada-para wọ’lè (pididi-padada-padada-padada-para wọ’lè), oh
Èmi l’ẹnu l’Eko
I need dough, I dey road, from small, I dey road
And, maami dey old, I believe oh, but e hurt my soul
Yè, controlla, controlla
And, I get one hoe for my hood-ah
I no fit love am but I likе her
Sometimes, she dеy move like malaika, oh-ah-aahh