Lil Kesh – Service Lyrics

Service Lyrics By Lil Kesh

Service Lyrics
Service Lyrics
  • Artist Lil Kesh
  • Title Service
  • Album Ecstasy

You dey scatter my medula
You Dey scatter my brain
I just wan have a taste
Yebo eh eh ah
Sister Kate Kate wait wait
I just wan have a taste taste
Tell me what it will take
Anything I go pay
Sister Kate Kate wait wait
Tell me what it will take
I just wan have a taste taste
Anything I go pay ah
Ouuuuuuu ou ou ou ou ou
I’m at your Service o baby
And I go service you o baby o
Ouuuuuuu ou ou ou ou ou ou ou ou
I’m at your Service o baby
And I go service you o baby o
I be find you come hostel on Monday
But your roommate be tell me say you no Dey
I be come hide for backyard
Wonro pe mo ti ya ya ya
As she step out I catch am
I ask am
Nigba ti mo ti na gbogbo last card mi fun e
Owo toh ye kin fi jeun
O wa fe ma fimi pa star Loju awon ore e
Kodeni kodeni da da fun e
Okay I take it back omo olohun o kin shepe
Ti moti tori figure eight re loje gbese
Shebi emi plug iwo socket kama gun rawa
Kopemi n boo kin pe e boo kama boo rawa
Sister Kate Kate wait wait
I just wan have a taste taste
Tell me what it will take
Anything I go pay
Sister Kate Kate wait wait
Tell me what it will take
I just wan have a tase taste
Anything I go pay ah
Ouuuuuuu ou ou ou ou ou
I’m at your Service o baby
And I go service you o baby o
Ouuuuuuu ou ou ou ou ou ou ou ou
I’m at your service o baby
And I go service you o baby o
Okay mope ni boo o ni bukky ni
Oda mabinu moni bae o ni bakery ni
Moni mo lowo lowo o lowo mi change ni
Moni moloko labe o ni piss of cake ni
Uhn uh cele ntan o ntan candle (Yebo)
Gbogbo waju ati eyin e ni ma rough handle
Eleyi loud toba gba mo ma mole e
Omo eleyin rabata biti molue
Ratatata
Ouuuuuuu ou ou ou ou ou
I’m at your Service o baby
And I go service you o baby o
Ouuuuuuu ou ou ou ou ou ou ou ou
I’m at your service o baby
And I go service you o baby o
You dey scatter my medula
You dey scatter my brain
I just wan have a taste

READ ALSO  Beyoncé – I Was Here Lyrics

Leave A Comment