Fireboy DML – Afro Highlife Lyrics

Afro Highlife Lyrics By Fireboy DML

Afro Highlife Lyrics
Afro Highlife Lyrics

Fireboy, here so
Yeah, yeah

They no know say we dey around
′Cause we dey show up unannounced
But when they listen to the sound, oh, ah
They go start to come around
Tí n ba pe ẹ, ko maa dahun (tí n ba pe ẹ, ko maa)
Ti n ba f’ọwọ gbe, ṣo maa bounce? (Ti n ba f′ọwọ gbe, ṣo maa?)
I know you love the way I sound, oh, ah, oya turn around

I just dey enter the place
But I dey killy show
And dem dey love me already
As you dey see me so

Wọn ni pe kileleyi? (Afro highlife, oh, afro)
Ki la tun gbe de? (Afro highlife, oh, afro)
Wọn ni pe wеtin we bring come, oh (afro highlife, oh, afro)
Wetin my people wan hear? (Afro highlife, oh, afro)
Zaaki, oya give them, oh
Arabaribiraba

See everybody wants to fàáji, na why dem dey call me Alhaji
I know you just dey realize, the music makes me feel alive
Give them the bass (they must to dance)
And if you give them the guitar (and dem go dance)
Abegi play the trumpet, oh (they must to dance)
Make dem know who we are (and dem go dance)

I just dey enter the place (mo da’ran)
But I dey killy show (yepa, mo da’ran)
And dem dey love me already (mo da′ran)
As you dey see me so (yepa, mo da′ran)

Wọn ni pe kileleyi? (Afro highlife, oh, afro)
Ki la tun gbe de? (Afro highlife, oh, afro)
Wọn ni pe wеtin we bring come, oh (afro highlife, oh, afro)
Wetin my people wan hear? (Afro highlife, oh, afro)
Oya give them, oh
Arabaribiraba

READ ALSO  Fireboy DML – Vibration Lyrics

(Sambarimba, chill)
They must to dance
And dem go dance
They must to dance
And dem go dance, dance
Afro highlife, oh, afro (ya)
Afro highlife, oh, afro (abujei)
Afro highlife, oh, afro
Afro highlife, oh, afro

Leave A Comment