Young Jonn – Close Friends List Lyrics

Close Friends List Lyrics By Young Jonn

Close Friends List Lyrics
Close Friends List Lyrics
  • Artist Young Jonn
  • Title Close Friends List
  • Album Blue Disco

(Kill Dem All)

Compromise, never come so easy like this
Me, I no dey whine myself
Me, I no dey whine myself, uhn-uhn, uh
One man food is another man poison
So, I apologize for the things that I did myself
Cuh me, I no dey whine myself, uhn-uhn, uh

Captivate oh (ayy-ayy), captivate me (ayy-ayy)
What you mean to me (ayy-ayy), don′t even know (oh-oh)
Roundabout oh, roundabout (oh-oh)
Turn me over oh, roundabout
Nigeria jollof oh (ayy-ayy), just like your love oh (ayy-ayy, ayy-ayy)
But too many thing wey dem no tell us oh (ayy-ayy, oh-oh)
I be the kind of guy wey no dey jealous oh (oh-oh)
No be my fault say I famous oh

Oh my, oh my, oh my-oh my, oh my (oh my)
My oh my, oh my, oh my, oh my (my oh my, oh my)
Ọmọgè, put me on your close friends list (friends list)
Show me wetin people no dey see (people no dey see)
My oh my, oh my (my oh my, oh my)

Show me wetin people no dey see
Your backside look like a letter C
Fine face, body bad, my type
Everybody on my type shit, my type shi-
Ọmọ, no go leave me on a solo-solo
Kilòṣẹlẹ gàngàn, bámi s’ọrọ-s′ọrọ (kilòṣẹlẹ gàngàn, bámi s’ọrọ-s’ọrọ)
Me, I no wan dey whine myself, uhn-uhn

Captivate oh (ayy-ayy), captivate me (ayy-ayy)
What you mean to me (ayy-ayy), don′t even know (don′t even know)
Roundabout oh, roundabout (oh-oh)
Turn me over oh, roundabout
Nigeria jollof oh (ayy-ayy), just like your love oh (ayy-ayy, ayy-ayy)
But too many thing wey dem no tell us oh (oh-oh)
I be the kind of guy wey no dey jealous oh (oh-oh)
No be my fault say I famous oh

READ ALSO  Tope Alabi – Oruko Oluwa Lyrics

Oh my, oh my, oh my-oh my, oh my (oh my)
My oh my, oh my, oh my, oh my (my oh my, oh my)
Ọmọgè, put me on your close friends list (friends list)
Show me wetin people no dey see (people no dey see)
My oh my, oh my (my oh my, oh my)

(KillDemAll)

Leave A Comment