Brymo – Gambu Lyrics

Gambu Lyrics By Brymo

Gambu Lyrics
Gambu Lyrics

[Verse 1]
Gambu
You dey sing for theives
Gambu
You go sing for me

Pesin wey befriend rat go chop shit
But i go still dey follow you
If you swim for shit
Love only me
And be my own Gambu

[Verse 2]
Gambu
Make we no climb on top the hill
Gambu
Pesin wey befriend thug go chop shit
But i go still dey follow you
If you swim for shit
Love only me
And be my own Gambu

[Verse 3]
Gambu
You dey sing for crooks
Gambu
You must to sing for me

I no get stolen boots to pay you
But i go still dey follow you
If you swim for shit
Love only me
And be my own Gambu

READ ALSO  Falz – Polished Lyrics

Leave A Comment