FOLA – gokada Lyrics

gokada Lyrics By FOLA

gokada Lyrics
gokada Lyrics

Omo I go deliver Gokada
Even if you cheat on me, I won’t ba ja
She be screaming harder
And you know nobody badder
Omo I go deliver, deliver
Since I hatch you, anu ni mo ri gba
She be screaming harder
Hmm, make I yarn you the matter
E get one kele ope k’oro wa to wo (k’oro wa to wo)
Nigba ti a ba nsere, you know the vibes don’t dull
And if you leave me now, omo e mi mo po
Ah, furo to gbe when you walking o n gbon

READ ALSO  PRA, Smur Lee – Juju Pro Lyrics

One comment

Leave A Comment