In Jesus Name Lyrics By BNXN

[Intro: BNXN]
Our heavenly father, Jesus Christ, I give you all the glory
Alhamdulilahi, all praise due to Allah
Allahu Akbar! (Allahu Akbar!)
Allahu Akbar!
[?]
Thank you Lord, Jesus
[?]
[Chorus: BNXN]
Say na everyday wey me I dey pray
Na my daily bread wey me I dey chase
I know failure e go come my way, ’cause na in Jesus wey me I dey pray
Say na everyday wey me I dey pray
Na my daily bread wey me I dey chase
I know failure ẹ go come my way, ’cause na in Jesus wey me I dey pray
Say na everyday I dey calculate
Na my daily bread wey me I dey chase
I know failure e go come my way, ’cause na in Jesus wey me I dey pray
Say na everyday I dey operate

[Verse: BNXN]
Many, many things wey I gat to say
For the many days wey I lost my way
Many rainy days with no single shade
[?] dem know say I go find my way
I lost my mama, I was devastated
[?]
And I nor need to tell you say I dey legit, hmm
‘Cause all my moves are orchestrated by God and the angels
You never catch a man frustrated, ’cause all my pain I put in my praise, hmm
I never could forget ’em days I was stuck for ages
Could have got a lot of man frustrated but all my pain I put in my praise, hmm
All my moves are orchestrated by God and the angels
You never catch a man frustrated, ’cause all my pain I put in my praise, hmm
I never could forget ’em days I was stuck for ages
Could have got a lot of man frustrated but all my pain I put in my praise
Na why
[Chorus: BNXN]
Say na everyday wey me I dey pray
Na my daily bread wey me I dey chase
I know failure e go come my way, ’cause na in Jesus wey me I dey pray
Say na everyday wey me I dey pray
Na my daily bread wey me I dey chase
I know failure ẹ go come my way, ’cause na in Jesus wey me I dey pray
Say na everyday I dey calculate
Na my daily bread wey me I dey chase
I know failure e go come my way, ’cause na in Jesus wey me I dey pray
Say na everyday I dey operate
Na my daily bread wey me I dey chase
I know failure e go come my way, ’cause na in Jesus wey me I dey pray
Say na everyday I dey calculate
Na my daily bread wey me I dey chase
I know failure e go come my way, ’cause na in Jesus wey me I dey pray
[Outro: Soweto Gospel Choir]
[?]