Iskolodo Lyrics By Wizkid

(Bueno, bueno)
(Bueno, bueno)
(Estos sabores son)
(Bueno, bueno)
(Bueno, bueno)
(Estos sabores son)
verse
Iskolobo, I dey párá
I dey hot, I′m on fire
Antanama, soldier, soldier
Comot body, high tension-uh (comot body, high tension-uh)
Big flex, money too hard
Lameda, ọmọ òlògò, oh
Nkàn-kàn ò má ni ṣè áwá
L’ọlá Ọlọhun, l′òkè-l’òkè, ah (l’ọlá Ọlọhun, l′òkè-l′òkè, ah)
Ọmọ Yankee, baby, gbèwá (ọmọ Yankee, baby, gbèwá)
Double MM, big star (double MM, big star)
Energy bọbọ dey swag (energy bọbọ dey swag, spin)
All of my guys, dem bad (all of my guys, dem bad)
Oui, gimme vibe (Oui, gimme vibe)
Ọmọ, kilòdè? Nibò lòdá? (Ọmọ, kilòdè? Nibò lòdá?)
B’òṣè n ṣè, k′òmá nice (b’òṣè n ṣè, k′òmá nice)
Gbè sun mọmi, no dey price (gbè sun mọmi, no dey price)
chorus
Isko, iskolodo-do-do (uh-uhn, uh-un)
Ọmọ skisko, skiskolobo-bo-bo (uh-uh-uh)
Iskala, body ẹ, ògòlògò-go (ò jọ daddy, ò jọ mummy)
Iska, iskolodo-do-do (ò ṣè fun mi, wọn gbá money)
verse
Big Wiz, I dey párá, ọmọgè, gbèmi s’áyá
Gimme lovin′ every time, I know
Ọmọ Balogun, Dodondawa (ọmọ Balogun, Dodondawa)
Tò bári Mr. Money, you go feel alright
And if e no be money, no dey call my phone
Na only money elevate my mood
Everyday, I just dey my zone (everyday, I just dey my zone)
Peace on my mind, everyday, we dey blessed
Every day, night, we dey penkelemes (we dey penkelemes)
Ordinary days, we dey feel like the best
Get two ladies, we dey fe-fe na efe, oh
Love of my mind, òyá, go baby (go baby)
Make you dey dance, òyá, jò baby (jò baby)
Sisi pẹlẹbẹ, wọn yápá, dance, yọ’di ò
chorus
Iskala, iskolodo-do-do (iskolodo-do-do)
Iskala, iskolodo-do-do (iskolodo-do-do)
Iskala, body ẹ, ògòlògò-go (iskala, body ẹ, ògòlògò-go)
Iskala, iskolodo-do-do (iskala, iskolodo-do-do)