Just Hustlin $$$ Lyrics By Blaqbonez

(I don first beg you, press am for my OPay)
Uhn (uhn), yeah
(No be the one dem go say I no beg you oh)
(You first beg me? Yes na)
(Make way-way first, haha-ha)
Yeah, yeah
I don’t blame her, she just hustling
I don’t blame him, he just hustling
Everybody tryna make ends-meet
I dey look life, two different lenses
Lotta hoes weren’t hoes before this T-Pain era
One income no dey enough inside this Pain era
She used to fuck two niggas
Now, she fucking four, five niggas
She used to get one M from one nigga, but
One M don dey feel like ten K, sensei
She say make I sponsor her project, 6D
Lily starter dey monitor progress, she
She wanna be financially free
But me sef, I never financially free
But she telling me she love me
And she roaming on my head properly
She wanna be financially free
But me sef, I never financially free
But she telling me she love me
And she roaming on my head properly
I don’t blame her, she just hustling
I don’t blame him, he just hustling
Everybody tryna make ends-meet
I dey look life, two different lenses
Yeah
Barber come my house, and tell me say my hair na 200K, hmm-yeah
No be hin fault, to see this thing, try alot, to dey my which day
I dey smell billing from a mile away
Girl, giving, tell ’em the way, highway
Man, who’s Kelly? She get left-back
RKO’s when I first start, hmm-mm-mm
She wanna be financially free
But me sef, I never financially free
But she telling me she love me
And she roaming on my head properly
She wanna be financially free
But me sef, I never financially free
But she telling me she love me
And she roaming on my head properly (uh)