Bella Shmurda – My G Lyrics

My G Lyrics By Bella Shmurda

My G Lyrics
My G Lyrics

(Tune into the king of sounds and blues)
Yeah, Shmurda
Fine boy, Bella
So many times I’ve been locked up in my room
Plenty girls, I no get baby boo
None of this kele wey go help me light my mood
Shout-out to brothers wey dey help with one or two
Sometimes, when I worry, I catch cruise
And I tell my mummy, I no fit lose (I no fit lose)
Ògún òwò, I no fit do
Na where the money dey I wan dey look
Like Chinedu
Ahh, I’ve been thinking everyday, ọgáráyàn oh (ọgáráyàn oh)
Ọmọ, no go reason am too much, ọgáráyàn
Yeah-yeah, kpo-kpo-kpo, one puff
Yeah-yeah-yeah, yeah, ẹ jò-jò
Kini rẹ dun, yeah-yeah-yeah
When dem hear my song, dem go dance Galala (Galala)
Anywhere I go, dem go con gárá-rá
Say Okoko, ájè, do am shabana
Okoko, Mile 2, one Dangbana
Soon, my G
Everything go good, my G
Just because dem no believe
Dangbana no go retreat (naso, my G)
Soon, my G
Everything go good, my G
Just because dem no believe
Dangbana no go retreat (naso, my G)
(Ayy, I say make we believe)
Ahh, I’ve been thinking everyday, ọgáráyàn oh (ọgáráyàn oh)
Ọmọ, no go reason am too much, ọgáráyàn
Yeah-yeah, kpo-kpo-kpo, one puff
Yeah-yeah-yeah, yeah, ẹ jò-jò
Kini rẹ dun, yeah-yeah-yeah
When dem hear my song, dem go dance Galala (Galala)
Anywhere I go, dem go con gárá-rá
Say Okoko, ájè, do am shabana
Okoko, Mile 2, one Dangbana
Soon, my G
Everything go good, my G
Just because dem no believe
Dangbana no go retreat (naso, my G)
Soon, my G
Everything go good, my G
Just because dem no believe
Dangbana no go retreat (naso, my G)
(Soon, my G), soon, my G
(Everything go good, my G), everything go good, my G
(Just because dem no believe)
(Dangbana tsunami, tsunami)
(Soon, my G)
(Everything go good, my G)
(Just because dem no believe)
Me, I gotta a girl, tsunami, tsunami)
(Tune into the king of sounds and blues)

READ ALSO  Kizz Daniel – Yapa Lyrics

Leave A Comment