Kizz Daniel, DJ Big N, Yemi Alade & Young Jonn – Side Chick Lyrics

Side Chick Lyrics By Kizz Daniel

Side Chick Lyrics
Side Chick Lyrics

Try to be cool
Try to be nice, and try to focus
It′s another one
Vado
(Obah)
No go nice
DJ Big N
(Number One, Number One)
When you’re big, you′re big, abeg

Put it down on me, put it down tan-tan-tan (ayy)
Your body tan-ta’na-‘na
E dey risky, but your body Coca-Cola (ayy)
I wanna give you ba′-banana
Anytime that you call, I go sharply come over (ohh)
Me, I no go think am twice (me, I no go think am)
Omotena, ′Tena-‘Tena-′Tena
‘Tena-′Tena-‘Tena, ′Tena-‘Tena-‘Tena

Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah)
Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah)
If my woman catch us, e no go nice (no go)
If my woman catch us, e no go nice (no go)

Gimme love, gimme love (oh-ahh)
Play it all on me, ehn-eh (ehn-eh)
No mind, if you don′t mind
Make I do the do on code (code, code)
You got the things that I like (I like)
And, I got the things that you want (that you want)
Me, I no send if your girl dey back (ayy)
I just to wan chop, clean mouth, uh-uh (mm, comot)

Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah)
Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah)
If my woman catch us, e no go nice (my woman catch us)
If my woman catch us, e no go nice (no go)

Jiggy
Wetin you find go Sokoto (find Sokoto), Olohun, e dey for my sokoto (e dey for my sokoto)
And, I know you think I′m a Casanova (I’m a Casanova)
Wan′bi, shey you no like fashionova? (Shey you no like fashionova?)
Lo t’ori mi loje gbese, ayy, sempe (lo t′ori mi loje gbese, ayy)
And, you no I like to play-play (Mary-Kay)
Vado, gbemi trabaye (oshey)
Dollar, dollar nbe ni’le (dollar nbe ni′le)

READ ALSO  GIVĒON – TWENTIES Lyrics

Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah)
Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah)
If my woman catch us, e no go nice (no go)
If my woman catch us, e no go nice (if your woman catch us, e no go nice)
(Milla Mix)

Oh my baby, I’m available
Baby no dey, I go dey for you
Put it down on me, put it down tan-tan-tan
Oh my baby, I’m for you oh
Oh my, I′m for you
Oh na, I′m for you oh

Leave A Comment