Who Born The Maga Lyrics By Wande Coal

Mummy
Asimilaje je n soke
Aunty brother je je n soke
Papa, mama je je n soke
Gbogbo iye jo wa je je n soke
Je je n soke, je n soke
Je je n soke, je n soke
Je je n soke, je n soke
Je je n soke, je n soke
As I tanz change my water to wine
You wan come change yam back to water
Who the person wey dey think say he fit stop my shine
Call your man down, I don turn to butter
Na who born, na who born, na who born the maga
Na who born, na who born, na who born the maga
Na who born, na who born, na who born the maga
Na who born, na who born, na who born the maga
Why you con dey find wetin no find you
You put your mouth for wetin no concern you
You be Arsenal, omo I be Man U
You con dey vex because we dey outshine you
Eh eh, I don′t want to harm you
No be threat, na the truth I dey yarn you
Before my fans go gather up and do you
You go think say na molue damn you
Eh, omo I no dey fear you
You wanna cross my path, I go go dare you
Always in front, but I see you in my rear view
No dey worry ’cause I always got a clear view
Ooh, like a lion, I′ma tame you
Like a dog, I’ma train you
And if you misbehave, I’ma chain you
And if I chain you, wetin you go do?
As I tanz change my water to wine
You wan come change yam back to water
Who the person wey dey think say he fit stop my shine
Call your man down, I don turn to butter
Na who born, na who born, na who born the maga
Na who born, na who born, na who born the maga
Na who born, na who born, na who born the maga
Na who born, na who born, na who born the maga
Babylon watch your step
Mami keep on keeping it
Keep on keeping it and yes, believe in it
Yes, we dey sweet, dey lie, dey chop, believe in it
Waka like a rasta man and dey no receive in it
The reason is, kill ′em with the rhythm and we leaving ′em
No witness, money green so me money need photosynthesis
Back up from the sunlight, back up from the sunlight
Back up from the sunlight
As I tanz change my water to wine
You wan come change yam back to water
Who the person wey dey think say he fit stop my shine
Call your man down, I don turn to butter
Na who born, na who born, na who born the maga
Na who born, na who born, na who born the maga
Na who born, na who born, na who born the maga
Na who born, na who born, na who born the maga
Asimilaje je n soke
Aunty brother je je n soke
Papa, mama je je n soke
Gbogbo iye jo wa je je n soke
Je je n soke, je n soke
Je je n soke, je n soke
Je je n soke, je n soke
Je je n soke, je n soke, soke