Shatta Wale – 1 Man,1000 cases Lyrics

1 Man,1000 cases Lyrics By Shatta Wale

1 Man,1000 cases Lyrics
1 Man,1000 cases Lyrics
  • Artist Shatta Wale
  • Title 1 Man,1000 cases
  • Album A TASTE OF THE AFRICAN KING

Ago fi be like Gaddafi
Throw one bomb like Bin Ladin
Shake the place you nor fi do fardey
Everyday dem dey attack me
When I defend you at Shatta nor know talking
Only God be the one wey deh watch me
Mankind be liar mankind be fucken
I see you all
Evil faces
You no fi' replace me
One man thousand cases
I see you all
And I leave you for Yesu
I leave you for Yesu
One man thousand cases
When I give you same energy dem say me I goof
Big boy Shatta nor be awolf
When the fans see me dem dey salute
President Shatta movement I rule
Tell the people the truth and stop dey liar
Ghana people for dey stop that life
Shatta Wale nor be some jon guy
Anor dey keep things my things dey fly
Who you dey call jonky?
Do you really know jonky
Don't make I tell Ghana youth to rise up and form our party
The country even expire
Everybody just dey try
Forget apology you do am already
I say you no go fi change us
I see you all
Evil faces
You no fi' replace me
One man thousand cases
I see you all
And I leave you for Yesu
I leave you for Yesu
One man thousand cases
I see you all
Evil faces
You no fi' replace me
One man thousand cases
I see you all
And I leave you for Yesu
I leave you for Yesu
One man thousand cases

READ ALSO  Rybeena – Dewale Lyrics (feat. King Dr. Saheed Osupa)

Leave A Comment