BNXN – 16 Lyrics

16 Lyrics By BNXN

16 Lyrics
16 Lyrics
  • Artist BNXN
  • Title 16
  • Album Still In Charge – EP

Where you dey when we dey giddem sangalo
Ṣe mo ṣi le ri moslado o?
But you know we dey giddem sangalo o
E don dey my routine since I was sixteen
Never to lose my focus
I dey work like machine but since na my routine
I just dey move like robot
E don dey my routine since I was sixteen
Never to lose my focus
I dey work like machine but since na my routine
I just dey move like robot
Oh baby give me soft landing o
We don’t need no surveyors
You don fly go Paris
You don leave me for Lagos
How do you expect me to move on? is it because I’m famous?
Oh baby these streets, these streets won’t contain us
Oh baby these streets, these streets won’t contain us
Oh baby these streets, these streets won’t contain us
Makosa, makosa, makosa, makosa, makosa makosa
These streets won’t contain us
Na sexy girls dey my city Eko
If I put am on call make she dey come
She go come
Eko o jina
‘Cause she prefers to ride in my beamer
We for don walan colombo na you wey go dey buss my bololo
And you no suppose dey use me pa like sabi nwa, ahh
Since I was sixteen
E don dey my routine
I no dey lose my focus
I dey work like machine
But since na my routine
Never to lose composure
E don dey my routine since I was sixteen
Never to lose my focus
I dey work like machine but since na my routine
I just dey move like robot
E don dey my routine since I was sixteen
Never to lose my focus
I dey work like machine but since na my routine
I just dey move like robot
Give me soft landing o
We don’t need no surveyors
You don fly go Paris
You don leave me for Lagos
How do you expect me to move on?
Move on?

READ ALSO  Justin Bieber – ZUMA HOUSE Lyrics

Leave A Comment