King Promise – Permission Granted (feat. FAVE) Lyrics

Permission Granted Lyrics By King Promise

Permission Granted Lyrics
Permission Granted Lyrics
  • Artist King Promise
  • Featured FAVE
  • Title Permission Granted
  • Album True To Self (Deluxe)

See that girl for the corner
The way her body confam ah
Yeah, dem day call me the striker
For you, girlie, I retire
She no dey watch nobody matter
She just wanna have fun
For what you do to me
Leave all your bills on me
Come closer, uhh uhh uhh
Go slower, uhh uhh uhh
Permission granted to do what you wanty to me
Make you dey lose all your senses for me
Come closer, uhh uhh uhh
Oh baby girl go slower, ah-ahh
For what you do to me
Leave all your bills on me, yeah, yeah
This no be the kind of love I dey want
I no wan wait for your door
You give me sugar and honey, wey dey sweet me for body
No go dey put me for hold
Agriculture? Ain’t none to me
Horticulture? Ain’t none to me
I rather harvest your loving, we planting the seeds
Baby, believe
Ehhh
Don’t say that we never tried, we never tried, we never tried
Don’t say that we crossed the line, we crossed the line, we crossed the line
Don’t say that we haven’t met before
You know you’re the one my heart still wants
Come on, yeah
Uhh uhh uhh
Go slower, uhh uhh uhh
Permission granted to do what you wanty to me
Make you dey lose all your senses for me
Come closer, uhh uhh uhh
Oh baby girl go slower, ah-ahh
For what you do to me
Leave all your bills on me, yeah, yeah
One time, make I put it inside
Make I give it to you how you love
Two time, baby, come whine
Baby, show me what you got, mmm
And, baby, let it go, yeah
Know you wanna let it go, yeah
Baby, make you let it go, yeah
It’s King, King Promise

READ ALSO  Teni – Malaika Lyrics

Leave A Comment