King Promise – Continental (feat. Shallipopi) Lyrics

Continental Lyrics By King Promise

Continental Lyrics
Continental Lyrics
  • Artist King Promise
  • Featured Shallipopi
  • Title Continental
  • Album True To Self (Deluxe)

Nothing under the sun wey go shake me
Keka me ho nsɛm you dey tempt me
But when you see me you go compose
You see me, you better compose
Only thing for this life wey dey freak me
Be time wey my girlie dey tease me
They can’t count me out dem they need me
Eh
Say Continental we go chop
International we go fly
Say make we no see yawa oo
I pray we no see yawa oo
Continental we go chop
International we go fly
Make we no see yawa oo
I pray we no see yawa oo
Ah-eh-ah-oh
Eh
Ebaa hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly
Ah-eh-ah-oh
Nkɛɛ ebaa hi ha me eh
Continental we go chop
International we go fly
They call me Shallipopi
Wait!
Inter-continental
Struggling, but now I’m doing better
I be catching flights like I’m catching feelings
I might stack up my funds to the ceiling
Okiki tell me how you feeling
Do you love me?
Hope you no dey deceive me
My life feels to me like I’m dreaming
Action film steady camera filming
Say life na turn-by-turn
No come go use your own spoil my own
I enter any place, I fuck shit up
Unlimited grace, I got it all
Lyrically speaking, listen, pay attention
I’m not go be repeating
There’s a reason I be balling every season
DND, you know man’s busy
Ah-eh-ah-oh
Eh
Ebaa hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly
Ah-eh-ah-oh
Nkɛɛ ebaa hi ha me eh
Hmm
Continental we go chop
International we go fly
Who never get sin, cast the first stone
E no be competition, but I’m the best tho
Sell out from Nungua to London
The gyaldem want sing on my ding dong
I know my identity, I know myself o, yeah
Girlie say she no fit let go, yeah
Give her wings like Red Bull, yeah
Hwɛ
Say Continental we go chop
International we go fly
Say make we no see yawa oo
I pray we no see yawa oo
Continental we go chop
International we go fly
Make we no see yawa oo
I pray we no see yawa oo
Ah-eh-ah-oh
Eh
Ebaa hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly
Ah-eh-ah-oh
Nkɛɛ ebaa hi ha me eh
Continental we go chop
International we go fly

READ ALSO  Wizkid – All For Love Lyrics (feat. Bucie)

Leave A Comment