Tim Godfrey & Moses Bliss – Evidence Lyrics

Evidence Lyrics By Tim Godfrey

Evidence Lyrics
Evidence Lyrics
  • Artist Tim Godfrey
  • Featured Moses Bliss
  • Title Evidence
  • Album Evidence – Single

If you are looking for the evidence
Of that baby wey papa don bless
Look no further, look at me rather
Evidence e full everywhere
Evidence full everywhere
Testimonies dey everywhere
Oh my God!
Na you do this one
Evidence full everywhere
My testimony be like lie
Mmh
No be lie, Elroy
Ah ha
The God that sees me
The way you manifest yourself
I cannot explain it
Nobody can explain it oh
The kind of thing we see
Na only you fit do am
You are consi-
Consi-
Consistent in your ways
Wetin you talk
You talk
Na wetin you dey do
Talk and do
Every day you dey shock me
Give me something to talk about
Eh
Testimony no go finish for my mouth
If you are looking for the evidence
Of that baby wey papa don bless
Look no further, look at me rather
Evidence full everywhere
Evidence full everywhere
Testimonies dey everywhere
Oh my God!
Na you do this one
Evidence full everywhere
I have never seen the righteous forsaken
In fact my papa God e no dey fail me
Cos my testimonies no dey finish o
All my worries don finito oh oh oh
Plenty evidence dey
When you look at my life you go see-see-see
The blessings e dey on repeat-peat-peat
I no fit explain all the good-good things
I go praise the Lord till infinity
Cos my testimonies no dey finish o
Yeh
All my worries don finito oh oh oh
Plenty evidence dey
If you are looking for the evidence
Of that baby wey papa don bless
Look no further, look at me rather
Evidence full everywhere
Evidence full everywhere
Testimonies dey everywhere
Oh my God!
Na you do this one
Evidence full everywhere
Evidence full everywhere
Testimonies dey everywhere
Oh my God!
Na you do this one
Evidence full everywhere
Evidence full everywhere
Testimonies dey everywhere
Oh my God!
Na you do this one
Na you do this one
Evidence
Full everywhere

READ ALSO  Tim Godfrey – Big God (Remix) [feat. Moses Bliss] Lyrics

Leave A Comment