T.I BLAZE – Benefit Lyrics

Benefit Lyrics By T.I BLAZE

Benefit Lyrics
Benefit Lyrics
  • Artist T.I BLAZE
  • Title Benefit
  • Album El Major

G-go Instagram dose people wey get money
Kom see dem for real life, you dey compare dem abi
Hmmmm, hmmmm (General Kizy)
Hmmmm, hmmmm
You no geti benefits bro, but you still dey gara
How who supposi know about if e no be you my bro
Your mati dey work, you don follow woman into kafansha
Na when dem dey rest, you go work your own, you go d’àgbàyà
Dem no dey tell person to work o
Dem no dey tell person suffer dey somewhere dey hide
Dem no dey tell person to work o
Dem no dey tell person suffer dey somewhere dey hide
You go know (Okay)
If e choke you go know, if e choke we go know
You go know (Okay)
If e empty you go know, if e empty you go know
You go know
If e choke you go know, if e choke we go know
You go know
If e empty you go know, if e empty you go know
Every day of my life I have been thanking God
For the things I have and the things to come
Allhamdulillahi for my life today
It’s a cold world omo I lost a lot
I lost a lot, and I lost the trust
I want dem rising but dem want me fall
I’ll be living like every day na bye day
You no geti benefits bro, but you still dey gara
How who supposi know about if e no be you my bro
Your mati dey work, you don follow woman into kafansha
Na when i dey rest, you go work your own, you go d’àgbàyà
Dem no dey tell person to work o
Dem no dey tell person suffer dey somewhere dey hide
Dem no dey tell person to work o
Dem no dey tell person suffer dey somewhere dey hide
You go know (Okay)
If e choke you go know , if e choke we go know
You go know (Okay)
If e empty you go know, if e empty you go know
You go know
If e choke you go know , if e choke we go know
You go know
If e empty you go know, if e empty you go know
(Dangerous)

READ ALSO  T.I BLAZE – Wonder Lyrics

Leave A Comment