Yawa Lyrics By T.I BLAZE

It’s been a cold journey
E no easy for the side me I came from
Mama say no money
Steady days on the streets mehn I’m far gone
I do my hustle, I dey throw my jigga
Dey one side, I dey pop my liquor
Bad energy wan dey ruin my moral
Got milli’ hits, am a one-man soldier, ah-uh
Omo nah bigi bigi backa wey you carry carry
Na why I no fit ever tell you say me I no do again
And make sure say your answer really tally tally to my questions
Unless you go face yawa
Your eye go clear, you no go fit talk nothing oo
All the secret things wey you dey yarn
Wey me dey hear, but dem mean nothing
You go face yawa
Unless you go face yawa
I’m the man with the power, she wan do me in the shower
Girl, I got less than a hour
Please don’t give me yawa
Cah I ain’t got time for that nonsense
Welcome to London, she thought it was Compton
She wan chill with the big boys
Bam bam boogie with the big toys
Brrrrrr, big noise (Buh!)
Bae, you can’t duck for cover
Baby girl, I can protect you, no other