Fireboy DML – All Of Us (Ashawo) Lyrics

All Of Us (Ashawo) Lyrics By Fireboy DML

All Of Us (Ashawo) Lyrics
All Of Us (Ashawo) Lyrics

Fun
Fun Killa!

Mutumina
Wetin dey prah?
Wetin dey sup o?
I want to yarn
You too dey prah
You too dey form
Shey make I chop o before e sha?

No be my fault o, na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you, I′m sorry
And if you cheat on me, no worry
No be my fault o, na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you, I’m sorry
And if you cheat on me, no worry

No be my fault o, na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you, I′m sorry, yeah

I apologize say I do anything for your back, baby
When I no dey mad, I go shaperly go and come back, ehn
No be my fault say I famous o
Make I no cast for Lagos o
If the girls e dey call my name, I go gbé body o, ah-ah

No be my fault o, na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you, I’m sorry
And if you cheat on me, no worry
No be my fault o, na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you, I’m sorry
And if you cheat on me, no worry

No be my fault o, na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you, I′m sorry yeah

Wetin I dey find for Fatima wey my Shima no get?
Wetin I dey find for Amaka wey my Shima no get?
No be my fault say I famous o
Make I no cast for Lagos o
If the girls e dey call my name, I go gbé body o, ah-ah

READ ALSO  Fireboy DML & Pheelz – Shake Lyrics

No be my fault o, na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you, I′m sorry
And if you cheat on me, no worry
No be my fault o, na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you, I’m sorry
And if you cheat on me, no worry

No be my fault o, na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you, I′m sorry, yeah

Na shayo o
Na ashawo o

Leave A Comment