Already Lyrics By BNXN

The number you have dialed is not available
chorus
I for follow you party
Ise mi Lo n re mi
I gats work for my money steady
Before they call me ole ni
Omo shout out to the ones wey love me
Oritse ni won fe mi
Baba this year make my money plenty
I said it already
verse
My circumstances changed me
If you love me, please show me
Dyna say she go show me shege
I′m not Daddy showkey
Make them no talk say them give me promo
Not me omo ologo
Beere mi lowo awon ton choko
Awon mo mi l’eko
Ejo won ni kin gbe won shepe
Kosi eke I play reggae
E don tey since my matter cast o
E reach Toronto
It′s all love till they love you no more
Go ask my padi o
What went wrong with my team don’t ask me
I said it already
chorus
I for follow you party
Ise mi Lon re mi
I gats work for my money steady before they call me ole ni
Omo shout out to the ones wey love me oritse ni won fe mi
Baba this year make my money plenty
I said it already
verse
Opolo e gbodo ma shey kini?
Opolo e gbodo ma kaku sare ni o
Opportunities wey dem been give me
I ain’t ever take any of it lightly o
I′m mister incredibly credible
Dominate the stereo
This rodeo ain′t for you niggas
O ye ke ti Dami mo
I be top player
The game fucking needs us
Na me go do the work
I can’t fuck this up
chorus
Ise mi Lon re mi
I gats work for my money steady before they call me ole ni
Omo shout out to the ones wey love me oritse ni won fe mi
Baba this year make my money plenty o
I said it already