Baba Lyrics By Hotkid

Ibilẹ
Kapaichumarimarichupako
Astala!!! Astala!!!
Chello
The night is young I’m getting old
So many don step on me toes
Many friends wey don be foes
Can’t complain cause this the life I chose
Na small thing quickly dey make me para
Talk am as e be me I no dey stammer
I go do my own back I no fit wait for karma
I dey live my life me I no want yawa
What’s my name? (Baba)
Come on say that again (Baba)
On a daily I’m getting paid (Baba)
Every day is an holiday (Baba)
Ah money choke (Baba)
Tell them to clear the road! (Baba)
Biko do not disturb (Baba)
Put phone for do not disturb (Baba, baba)
Person wey put body go collect
O wa nlẹ plenty cause (We dey hot like fire)
Four pocket full like Lil Baby when it’s time to ball (We dey cause disaster)
The money long, e long, long, e long, long, e long (E pass e Burj Khalifa)
Ṣe you go fit to drop your mama as you say you wan belong? (O kigbe laye never!)
Lifestyle wey no dey for salary earners (Ah me nkọ?)
You wey be civil servant
I hear say you wan shut down Obi’s house?
With wetin?
Money from tap tap tap
Ahn ahn
Papapasupe!
Ka jọ ma kupe
Today na today
Emi gan-an o sunle
Jade tan ko to ma runlé
Poverty no piss me off tori wi pe
Na small thing quickly they make me para
Ahhh, I go vex
Talk am as e be me I no dey stammer
Astala astala
I go do my own back I no fit wait for karma
Karma might take too long
I dey live my life me I no want yawa
Aunty Nini
What’s my name? (Baba)
Come on say that again (Baba)
On a daily I’m getting paid (Baba)
Every day is an holiday (Baba)
Ah money choke (Baba)
Tell them to clear the road! (Baba)
Biko do not disturb (Baba)
Put phone for do not disturb (Baba, baba)
Money na water
Ahh, kapaichumarimarichupako