Biggest Name (Man of Galilee) Lyrics By Frank Edwards

You're the biggest name
J E S U S
Oh, oh, oh, oh
You're the biggest name
Oh, oh, oh, oh
I've never seen anyone like, I've never heard anyone like, no one like my God in all the earth, no way
You dey do miracles, plenty, plenty miracles
Omalicha, Jesus, tell me wetin you no fit do?
Turn water to wine, e no be magic
Pharoah say him bad, you show am tactics
Everything you do, e clear, we fit confirm it
Eh, ah, ah, ah, eh, Papa na you be number one
Ah, eh, I love this man of Galilee, ah ah ah
Ah, ah, eh, He dey do me correct oh, correct oh
Ah, every time he steps in miracle go dey
J E S U S, biggest name
I love this man of Galilee
I love this man of Galilee
He dey do-do-do-do-do correct oh
Ah, ah eh, He dey do me correct oh
Every time he steps in
Every time he steps in, miracle go dey
J E S U S, biggest name
Odeeee
Agidigba no be guy name
Otumokpo no fit challenge you
Origin, original, only you do wetin man no fit pirate
Seated in Heaven you wake you dey enter the place you dey rest your leg
Prepare me table in front of the people wey want to dey chop my head
Ebenezer, you dey my back, you no jar
When I call you, you dey sir
Steadlily, deliver
Eze, eze ndị eze, na-eze eze
You have forgiven me all my sins and sent the Holy Ghost to me
I love this man o
Turn water to wine, e no be magic
Pharoah say him bad, you show am tactics
Everything you do, e clear, we fit confirm it
Eh, ah, ah, ah, eh, Papa na you be number one
Ah, ah, eh, I love this man of Galilee
I love this man of Galilee
Ah ah, eh, He dey do me correct oh
Do, do, do, do, do me correct
Every time he steps in, miracle go dey
J E S U S, biggest name
I love this man
Ah, ah, eh, I love this man of Galilee
I love this man
Ah, eh, He dey do me correct oh
Every time he steps in, miracle go dey
J E S U S, biggest name
I say nobody go know, nobody go know, nobody fit wear your shoe, eh
Nobody go know, nobody go know, nobody fit do like you, eh, oh, oh, oh, oh
Do wetin man no fit do
Na why we dey call you Onyeoma
Di, di, di, di, di, di, di, di, di, di, di, di, di, di
Rock town in the building, eh