Tml Vibez & Dj 4kerty – Boss Lyrics

Boss Lyrics By Tml Vibez

Boss Lyrics
Boss Lyrics
  • Artist Tml Vibez
  • Featured Dj 4kerty
  • Title Boss
  • Album Pawon Boy, Vol. 1 (Deluxe)

All these one them be boss
All these one them be master o
All these one them be Don-uhn
All these one no be banger, oh-wah
(M-M-Murderer)
Tml Vibez Boy, yeah, mm
(Whoo)

Came through with a clean vibe
“I go-go far, mo ma gbera,” na wetin me tell my mama
Oh-oh, check these cost now
See, say I don dey global
Ah, them dey chop am for Australia
Ka lọ Adamawa, Yola
Yea, o r’iṣẹ Oluwa, Oluwa

Bottega l’ẹsẹ, panpan l’ọrun (ah)
Ah, ki ni mo ṣe fun Ọlọhun?
Ah, days wey mi call on You, You dey
Ah-ah, we don dey chop better, bellefull
Ṣo ranti when you call me fool?
Mi ah go there, I be coming soon, ẹlẹda, ma sun, yeah

All these one them be boss
All these one them be master o
All these one them be Don-uhn
All these one no be banger o
All these one them be boss
All these one them be master o
All these one them be Don-uhn
All these one no be banger, oh-wah
(Uh, all these one no be banger, oh-wah)

Ye, I go flex you, ti n ba l’owo
The love wey you show me, o dun gan-an, miliki alagolo
Ah, who go feed my mama, carry my burden, ti n ba ṣojo

(Oh-oh) Bottega l’ẹsẹ, panpan l’ọrun (ah)
Ah, ki ni mo ṣe fun Ọlọhun?
Ah, days wey mi call on You, You dey
Ah-ah, we don dey chop better, bellefull
Ṣo ranti when you call me fool?
Mi ah go there, I be coming soon, ẹlẹda, ma sun, yeah

READ ALSO  Burna Boy – Outside Lyrics (feat. Mabel)

All these one them be boss
All these one them be master o
All these one them be Don-uhn
All these one no be banger o
All these one them be boss
All these one them be master o
All these one them be Don-uhn
All these one no be banger, oh-wah

Oh-oh-oh, oh-mm
All these one no be banger, oh-wah
Yeah, all these one them be master, ah, uhn-uhn

Leave A Comment