CHE Lyrics By Shoday

Jumb
Me wey been living my life everyday
Since I fall for you say I didn’t
Ọmọ say I didn’t, hmm
My girl inna the sunshine and the rain
If you call on me say I’ll be there
Ọmọ say I’ll be there
I dey feel bless your mind
Dey feel like this for a while
High me pass Colorado
Ma rọra gbẹsẹ like Jago
Wetin I dey hear you no be kapo
Inna my highs and my lows
Girl I’m ready to love you daily, ah
Face card on check
Body che, che, che
I love the way you move your body sisi pẹlẹbẹ
Your Face card on check
Body che, che, che
I love the way you move your body sisi pẹlẹbẹ
Sexy Diva
Come to dada
For my mula
Whine your waist like Shakira
You can rest on my sofa
Don dey go far
Plenty rabba
Aanu ni mo ri gba
Mmm, aje
O n gbe mi sare
Baby, maye
Hoppy up maye
Wetin I dey hear you no be kapo
Inside my highs and my lows
Girl I’m ready, I love you daily, ah
Face card on check
Body che, che, che
I love the way you move your body sisi pẹlẹbẹ
Your Face card on check
Body che, che, che
I love the way you move your body sisi pẹlẹbẹ
Sexy Diva
Come to dada
For my mula
Whine your waist like Shakira
You can rest on my sofa
Don dey go far
Plenty rabba
Aanu ni mo ri gba
Electric limits