Moses Bliss, Neeja & Ajay Asika – E Dey Flow (feat. Festizie, S.O.N Music & Chizie) Lyrics

E Dey Flow Lyrics By Moses Bliss

E Dey Flow Lyrics
E Dey Flow Lyrics
  • Artist Moses Bliss
  • Featured Neeja, Ajay Asika, Festizie, S.O.N Music, Chizie
  • Title E Dey Flow
  • Album E Dey Flow (feat. Festizie, S.O.N Music & Chizie) – Single

E dey flow, oil for my head dey flow
No be wash, oh, if you check 'em, you go know
Blessings choke from my head, down to my toes
No be joke, oh, even for my face e dey show
I no fit count, I no fit count, oh
The blessings of God upon me life, oh
See as my life e don balance, oh
Na, the grace of the Lord taking me high, oh
No be fantasy, your love is my reality
The anointing dey break the yoke
All of dem dey believe, say my God no dey bobo
The way you pamper me steadily, oh
Surprising me constantly, oh
Boosting my energy, oh oh
This your love no be fallacy, oh
Even the blind can see, oh
Wetin you do for me, oh
E dey flow, oil for my head dey flow
No be wash, oh, if you check 'em, you go know
Blessings choke from my head, down to my toes
No be joke, oh, even for my face e dey show
The oil flowing steady
Comot the boy from trenches
Hilux no fit park my blessings
I dey on God so I'm never stressing, no
Falala, falala under the umbrella
I get eternal life, me no fit suffer
My daddy Ogaranya, e put the oil for my head
When I look around, oh oh
Everything I dey see, just dey make me believe say
Oil dey my head, oh
As you see me, dey shine, oh oh
Sapa and me be like bread and tea before
Jehovah help me, oh
Now I don dey select
Odogwu na my connect
All of my songs, just dey make sense
Oil dey my head, oh
Na, the word I dey confess
Wey come dey make e me the best
Who God don bless no man contest
Oil dey my head, oh, that's why
E dey flow, oil for my head dey flow
No be wash, oh, if you check 'em, you go know
Blessings choke from my head, down to my toes
No be joke, oh, even for my face e dey show
E dey flow, flow, flow, flow
Flow, flow, flow, oil for my head dey flow
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow

READ ALSO  Beyoncé – Schoolin' Life Lyrics

Leave A Comment