Gangsta Lyrics By Seyi Vibez

Run, kill the monster, ‘yo
Never met a girl like you for my life
See, I no fit lie, I dey trips for your body
Make dem dey try, dem no fit off our light
The way you dey do, make me ki’gbe o wa’le
So, I give her the gangsta style
Why she no fit, tell me bye bye, oh-oh
Girl, I no fit lie, yeah
Melanin so fine, yeah
Monalisa, ah
Sweet pass yamarita, ah
Girl you make me shiver, ah
K’alo je Amala Shitta
International local
J’aye la vida loca ah
Can I be your soldier ah?
Taye Taiwo your defender, oh-oh
Bawo ‘nmo shey shee? I don fall in love
Ghetto boy like me don dey fall in love
Love of my life, afi iwo nikan
I swear to God, wetin you give me chop
Like Popo, kofe je kin lo
K’oto jade, baby, je kin mo
Anything you want, I go give you more
And anyhow e be, baby, je kin gbo
Monalisa ah
Sweet pass yamarita, ah
Girl you make me shiver ah
K’alo je Amala Shitta ah
International local
J’aye la vida loca ah
Can I be your soldier ah?
Taye Taiwo your defender, oh-oh
Monalisa, ah
Girl you make me shiver, ah
International local
J’aye la vida loca
Can I be your soldier ah?
Taye Taiwo your defender, oh-oh