Frank Edwards – Gbogbo Titi Lyrics

Gbogbo Titi Lyrics By Frank Edwards

Gbogbo Titi Lyrics
Gbogbo Titi Lyrics
  • Artist Frank Edwards
  • Title Gbogbo Titi
  • Album Unlimited Verse 2

Wamp on the beat
Rock town on the building
Yeah
Rich boys, let's go
Anything wey You say make I You do, I go do
Anything You say Make I talk I go talk eh
Na You be the one way they make me fine
Anywhere wey You say make I go, I go go
Anything You talk, naim I go do oh
Na You be the God way change my life
The way You love me make me dey shout
Everything wey You say You go do
Baba, You've been good to me
This love dey make me wonder
So glad You are my father
Nothing go put asunder
Baba, take all the glory
Gbọn gbọn gbọn tigbọn
Iyanu ooo
Gbọn gbọn gbọn tigbọn e
Ịmara mma
Gbọn gbọn gbọn tigbọn
Iyanu ooo
Gbọn gbọn gbọn tigbọn e
Baba, take all the glory
Anything You talk, na so e dey be
Anyone You bless is blessed forever
Who wan curse the one You don bless oh?
(You don bless oooh)
Na wetin, na wetin I go give You, papa?
You too much, You too much, You too much leee
Jehova, nara ekele (Nara ekele)
Ịmara mma (Eeeh)
The wey You love me make me dey shout (Eeeh)
Everything wey You say You go do (Eeeeh)
Baba, You've been good to me
This love dey make me wonder
So glad You are my father
Nothing go put asunder
Baba, take all the glory
Gbọn gbọn gbọn tigbọn
Iyanu ooo
Gbọn gbọn gbọn tigbọn e
Ịmara mma
Gbọn gbọn gbọn tigbọn
Iyanu ooo
Gbọn gbọn gbọn tigbọn e
Baba, take all the glory
Titi gbogbo titi
Titi gbogbo
Ti gbogbo ti gbogbo
Oh-oh-oh-oh, gbogbo titi
Gbogbo titi gbo
Titi gbogbo titi gbo
Gbogbo titi
Titi gbogbo titi
Titi gbogbo
Ti gbogbo ti gbogbo
Oh-oh-oh-oh, gbogbo titi
Gbogbo titi gbo
Titi gbogbo titi gbo
Gbogbo titi
Ịmara mma
Gbọn gbọn gbọn tigbọn
Iyanu ooo
Gbọn gbọn gbọn tigbọn e
Ịmara mma
Gbọn gbọn gbọn tigbọn
Iyanu ooo
Gbọn gbọn gbọn tigbọn e
Baba, take all the glory
Anything You talk, na so e dey be
Anyone You bless is blessed forever
Who wan curse the one You don bless oh?
(You don bless oooh)
Na wetin, na wetin I go give You papa?
You too much, You too much, You too much leee
Jehova nara ekele (Nara ekele)
Ịmara mma
Gbọn gbọn gbọn tigbọn
Iyanu ooo
Gbọn gbọn gbọn tigbọn e
Ịmara mma
Gbọn gbọn gbọn tigbọn
Iyanu ooo
Gbọn gbọn gbọn tigbọn e
Baba, take all the glory

READ ALSO  Frank Edwards – I Lift My Voice Lyrics

Leave A Comment