Holiday Lyrics By Shatta Wale

No other do like it Shatta and is all masa masa
Level wey I dey brother you no fi touch am, touch am
All white inna black Mercedes di gyal dem pon dah, pon dah
Mi kasa su kasa, kasa
Everything blast ah, blast ah
Everyday na holiday, na holiday
In the morning when we wake na when we pray
All the plenty good good things weh dey come my way
More money, good friends and family
And all the bad girls dem far away
Dom Pérignon we dey pop up, pop up
The lifestyle we dey live o no get fuck up, fuck up
All of my guys dem rich and milli we dey cash out, cash out
VVS flash out, flash out
Step inna de place and we just mash up, mash up
Everyday na holiday, na holiday
In the morning when we wake na when we pray
All the plenty good good things weh dey come my way
More money, good friends and family
And all the bad girls dem far away
Countin mount' ah big chune
Shatta movement is true oh my gosh
Life without no issue
Use money as a tissue clean my nyash
Everywhere we a up and large
Tonight we go jiogodo jiogodo
Everyday oh