2Baba – Holy (Skit) Lyrics

Holy (Skit) Lyrics By 2Baba

Holy (Skit) Lyrics
Holy (Skit) Lyrics
  • Artist 2Baba
  • Title Holy (Skit)
  • Album Face 2 Face

Yeah
Me I get better things to talk about
Than to come here come dey start to make mouth
No doubt, when I finish you go look me like tout
Nowadays sef, small thing some people go start to shout
Like when dem here a story, wey dey declap my glory
Dem go dey worry like say I promise dem say I too holy
Infact Okoli, pass me the kpoli

READ ALSO  2Baba – Right Here Lyrics

Leave A Comment