Shatta Wale – If I Collect Lyrics

If I Collect Lyrics By Shatta Wale

If I Collect Lyrics
If I Collect Lyrics
  • Artist Shatta Wale
  • Title If I Collect
  • Album After the Storm

One day we go make am
My baby we go make am
Trust in God o hmmm
If I collect, I go buy anything I want oh
If I collect, I go spray money for club oh
If I collect, I go buy house and cars oh
If I collect, you go see say I collect, I collect
All correct sir
I dey connect like connector
Eh, Shatta Wale addi only ghetto youth protector
Mbaa ni mbaa kwɛ bo
Mba ni mba kane eshika
Mugu e pay, mugu e pay, kwɛ mɔ me kɛ nshika
Dem say I fall, I rise
I fall, I fall, I rise, I rise
Two years wey I dey browse no friend dey come my side

Eh, you go dey see me eh you go dey watch me o
You go think say eh this be magic o
But who Jah bless no man curse
I be lion o for this jungle o
If e be music o den go back home
If e be Yahooze then leave me alone
If I collect, I go buy anything I want oh
If I collect, I go spray money for club oh
If I collect, I go buy house and cars oh
If I collect, you go see say I collect, I collect
Yuh
I see you all, my Adabraka boys
I see you all, my Nima boys
I see you all, my Zongo boys
Yuh Shukura boys
Hey, hey, ha
My Kasoa boys
Yuh game, I see you
GoodOverEvil, Salty, eh KB, Pram, BardMan, Manaf
All my game boys, I say
One day we go make am
My baby we go make am
Trust in God o hmmm
All correct sir
I dey connect like connector
Eh, Shatta Wale addi only ghetto youth protector
Mbaa ni mbaa kwɛ bo
Mba ni mba kane eshika
Mugu e pay, mugu e pay, kwɛ mɔ me kɛ nshika
Dem say I fall, I rise
I fall, I fall, I rise, I rise
Two years wey I dey browse no friend dey come my side
If I collect, I go buy anything I want oh
If I collect, I go spray money for club oh
If I collect, I go buy house and cars oh
If I collect, you go see say I collect, I collect
You go see say I collect, I collect
Watch me
You go see say I collect, I collect

READ ALSO  Shatta Wale – BLESSINGS (feat. Amerado) Lyrics

Leave A Comment