T.I BLAZE – Introduction Lyrics

Introduction Lyrics By T.I BLAZE

Introduction Lyrics
Introduction Lyrics
  • Artist T.I BLAZE
  • Title Introduction
  • Album Shakur (Deluxe)

E be like make I introduce
But bad man don’t need introduction
Life hard, no be today, forget
Me I no like sentimental judgement, o daju ma ṣọkẹ
Sawọn boys yẹn
I put them on a cruise
I gave them overdose
I let nobody bobo
Girls are screaming on top of their voices
Holy shit, I’m on top of their choices, wow-wow
Gbẹdu wey be like illicit drug
Why dem no go con dey chop my drops?
Awa wa, ọta jan
Ọmọṣẹ ṣagolo ọga n gbọn
Me no wan hear poverty sermon
Last time I see am ọta n bomb
Padi ṣọra, ija n bọ
Me no follow them do caucus
Even when they try to quench fire
Holy Jah still granting my desire
Awa wa, ọta jan
Ọmọṣẹ ṣagolo ọga n gbọn
Me no wan hear poverty sermon
Last time I see am ọta n bomb
Wọn lorukọ re san wura ati fadaka
No love and the streets gone darker
I don’t know nothing, but baba dey see
International ganja farmer, ganja planter
Barack Obama, Binladin bila Osama, sama
Ṣa ma, a ṣa ma judi judi, eh
Oh my baby, Julie eee ah
Oh-ah-ah, ah-ah, ah-eh, eh-eh, ah-eh
Awa wa, ọta jan
Ọmọṣẹ ṣagolo ọga n gbọn
Me no wan hear poverty sermon
Last time I see am ọta n bomb
Padi ṣọra, ija n bọ
Me no follow them do caucus
Even when they try to quench fire
Holy Jah still granting my desire
Awa wa, ọta jan
Ọmọṣẹ ṣagolo ọga n gbọn
Me no wan hear poverty sermon
Last time I see am ọta n bomb
International ganja farmer, ganja planter
Barack Obama, Binladin bila Osama, sama
Ṣa ma, a ṣa ma judi judi, eh
Oh my baby, Julie eee ah
Oh-ah-ah, ah-ah, ah-eh, eh-eh, ah-eh

READ ALSO  T.I BLAZE – Trenches Luv Lyrics

Leave A Comment