Medikal – Love You Die Lyrics

Love You Die Lyrics By Medikal

Love You Die Lyrics
Love You Die Lyrics
  • Artist Medikal
  • Title Love You Die
  • Album Disturbation

You dey feel am?
Bɔ me din ma me
Unkle before we start anything
I want make dem know say you don dey mad abi
You don dey craze abi
You no dey sing party
You too dey rock party
Have fun with it
AMG Baby
See I know say, you know say I dey love you die
Hmm hmmm (You dey scatter ma heart oh)
See I know say, you know say I dey love you die
Hmm hmmm (You dey scatter ma heart oh)
She dey scatter ma medulla
W'agye ne din wɔ Sukura
Ghana girl, she geti muula
You dey scatter ma heart oh
She dey scatter ma medulla
W'agye ne din wɔ Sukura
Naija girl, baby go down go down whine for me hmmm hmm
Many things dem talk talk
So many many things dem dey talk (I dey love you die)
Me den you go dey walk walk
Only me and you we go walk walk (I dey love you die)
See the way dem dey envy
See the way dem dey envy (I dey love you die)
Haters plenty
Go down low and work oh (I dey love you die)
See I know say, you know say I dey love you die
Hmm hmmm (You dey scatter ma heart oh)
See I know say, you know say I dey love you die
Hmm hmmm (You dey scatter ma heart oh)
Bɔ me din ma me
Me nnyɛ sure ɛnnyɛ banker (Daabi)
Ɔyɛ bet aa super (Okay)
She say I f*ck up, f*ck up Kama sutra
W'an drive aa, no taxi
Joe boy me yɛ no uber (Me nnyɛ ne long)
Anaa wo se grand theft things
Simple kyerɛ aa okada
Dan dam di dan dam di deehhh
I go protect you like condom today eehh
Forgetti obiaa na yɛn play
Hennessy sa aa, yɛ de asana mix kube ehh
Dan dam di dan dam di deehhh
I go protect you like condom today eehh
Forgetti obiaa na yɛn play
Hennessy sa aa, yɛ de asana mix kube ehh
See I know say, you know say I dey love you die
Hmm hmmm (You dey scatter ma heart oh)
See I know say, you know say I dey love you die
Hmm hmmm (You dey scatter ma heart oh)
She dey scatter ma medulla
W'agye ne din wɔ Sukura
Ghana girl, she geti muula
She dey scatter ma medulla
W'agye ne din wɔ Sukura
Naija girl, baby go down go down whine for me hmmm hmm
I dey love you die, this be titanic
You too sharp for ma eye, edo me like magic
I want dodge but you dey see my tactics
Attention! I dey need psychiatric
You for gimme time sef, lemme try plan it
Now I'm stocked on you like a bad habit
My fantasy, me and you should get married
This is original love, no be counterfeit
I remember when we jam for Kumasi
When we being there dey catch fire for the party
I dey for corner dey scope you but you sabi
When you smile back, click eye adey happy I be boss
I dey brag to ma paddy, you dey hot, you dey turn my agbari
See the work, ebi just like agbani
Then I told MDK I dey fancy the aunty
So he tell unkle make he knock this
See I know say, you know say I dey love you die
Hmm hmmm
See I know say, you know say I dey love you die
Hmm hmmm (You dey scatter ma heart oh)

READ ALSO  Medikal – Fully Active (feat. Lalid) Lyrics

Leave A Comment