Miracle No Dey Tire Jesus II Lyrics By Moses Bliss

From my cradle days till this very day
I have never ever heard or seen my Jesus fail
From before time began
He has never ever changed
He's the same today
Just as he was yesterday
Miracle opor o
Goodness, favour, mercy sure
My brother tell him what you want
He'll give you everything and more
Miracle e no dey tire Jesus
To bless person no dey tire Jesus o
E don do am before e still dey do am again, chai
Miracle no dey tire Jesus
Miracle e no dey tire Jesus
To bless person no dey tire Jesus o
E don do am before e still dey do am again, chai
Miracle no dey tire Jesus
E getti time for my life
Wey my life been no make sense
E getti time for my life
Wey everyday I just dey cry tears
My life been dey like movie wey no dey sweet
Even when I pray I no dey see increase
Dem ask me say I sure say God call me?
Dem been no know say daddy getti plan for me
I dey sing this song today cos God remember me
I'm testimony living by His mercy
I no dey whine you brother this one no be fallacy
I can't be silent come and see what God has done for me
I getti lover wey dey pamper me
E Standby me, e dey cover me, e dey ehh
E dey father me
Omo see blessing
Miracle no dey tire Jesus o
Miracle no dey tire Jesus o
To bless person no dey tire Jesus o
E don do am before e still dey do am again, chai
Miracle no dey tire Jesus
Glory to glory
Testimony flowing
Grace is speaking
The word is working
Glory to glory
Glory to Glory
Testimony flowing
Testimony flowing
The grace is speaking
Grace is speaking
Miracle No dey tire Jesus
Miracle no e no dey tire Jesus o
To bless person no dey tire Jesus o
E don do am before e still dey do am again, chai
Miracle no dey tire Jesus
Miracle no dey tire Jesus o
Glory to glory
Testimony glory
Testimony glory
Grace is speaking
Grace is speaking